Joeboy - Celebration (Lyric Visualizer)
Joeboy Joeboy
1.36M subscribers
517,273 views
10K

 Published On Dec 8, 2020

In a year that has been more torrid than fulfilling for many of us, we still need to give thanks and appreciate the littlest of things and that’s what ‘Celebration’ is about. Celebration is a song of happiness that signifies that we shall be alright regardless of the challenges.

Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboyCel...

Lyrics

Celebration
Celebration na
Jubilation
Jubilation oh na na (na na)

Celebration, celebration
Wey we con do for our life
We go dey alright o

Tori ma lowo
Ma Lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaye
Ma ra motto
Won ma ro pe
No she lotto

Ma lowo
Ma Lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaye
Ma ra motto
Won ma ro pe
No she lotto

Yeah yeah yeah yeah

E go clear if you get patience
Clean heart I no like pretense
Omo na blessings wey dey my location (location o o)

Bad mind leave my circumference
Dem go do dem go yarn nonsense
I no send I dey for high vibrations oh

Tori ma lowo
Ma Lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaye
Ma ra motto
Won ma ro pe
No she lotto

Ma lowo
Ma Lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaye
Ma ra motto
Won ma ro pe
No she lotto

Yeah yeah yeah yeah yeah

Celebration
Celebration na
Jubilation (na na na na)
Jubilation oh na na (na na)

Celebration, celebration
Wey we con do for our life
We go dey alright o (no no no)

Gbese kan soke
Jijo yen je kin mo pe o wa okay
To ba fe lowo laye yi
Ogbeni kawo e soke ye
Loke loke loke
La ma ma lol
God Dey

No worry no worry my brother you know money go dey

Tori ma lowo
Ma Lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaye
Ma ra motto
Won ma ro pe
No she lotto

Ma lowo
Ma Lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaye
Ma ra motto
Won ma ro pe
No she lotto (eh eh)

Joe Joe Joeboy ‘pon deck

Writing Credits: Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus, Kelenna Agada Obim

Connect with Joeboy:
Instagram:   / joeboyofficial  
Twitter:   / joeboyofficial  
Facebook:   / iamjoeboy  
Soundcloud:   / joeboyofficial  
YouTube: https://bit.ly/34vsXwG

#Joeboy #Celebration #SBBM

show more

Share/Embed