Rush | Ayra Starr | Brendan Ross (Saxophone Cover)
Brendan Ross Brendan Ross
138K subscribers
940,630 views
13K

 Published On Dec 9, 2022

Say hi, or let me know what you think in the comments...

Get the backtrack here - http://www.brendanross.co.za
Support me and my channel here: https://www.paypal.me/BR8269

You can find some of my music on all streaming platforms.
Spotify : https://open.spotify.com/artist/3M01z...
  / brendan_ross_za  

LYRICS
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them they run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling with us, oh)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, yeah
Pa pa pa ri, pa ri pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje
Can never take my cake away
Aje, you can't count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling with us, oh)
'Cause e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling)

🎷 Bookings worldwide: [email protected]

Amazon affiliate links

Microphone used in this video: https://amzn.to/3eaypa8
Pre Amp needed for the above mic https://amzn.to/2BeMB3g
My Reeds - https://amzn.to/37wTN7d
My Alto Sax - https://amzn.to/3e2CtcB
My Tenor Sax - https://amzn.to/2N2CvFx
My Soprano Sax - https://amzn.to/37ygRm1
My Audio Interface - https://amzn.to/3ftXtcr
Killer software Instruments - https://amzn.to/2MZpLiS
My other studio mic - https://amzn.to/2URkuyl
My AKG headphones - https://amzn.to/3e8IhBb
My favourite sax stand for alto /tenor https://amzn.to/2zDiXEF
My favourite soprano sax stand - https://amzn.to/3hwVS7D
My Tenor Mouthpiece - https://amzn.to/37CAjhf
My Alto Beechler Mouthpiece - https://amzn.to/30Og3Ir
My Alto Theo Wanne Mouthpiece - https://amzn.to/2zHaW1w
My studio controller Keyboard - https://amzn.to/3fBtsrv

#saxcover #altosaxophone #saxophone #sax #saxofon #saxo #saxy
Here’s my setup:
Alto Sax - Yamaha YAS-875EX
Mouthpiece - Barkley Brazil Verdot 7
Reed - BSS 2,5

Live microphone - Shure Beta 98 (often used in these videos)
Other microphones sometimes used in studio: Studio Projects C1, DPA 4090
All Recordings and Backtrack production done in Apple Logic X
Keyboard controller - Novation Impulse 61
Studio Monitors - Adam Audio P11

show more

Share/Embed