Simi - Borrow Me Your Baby feat. Falz (Official Video)
Simi Simi
1.01M subscribers
872,930 views
0

 Published On Premiered Jun 21, 2024

Listen to Borrow Me Your Baby here: https://simi-us.ffm.to/borrowmeyourbaby

Pre-save album here: https://simi-us.ffm.to/lostandfound

Follow Simi:
Instagram:   / symplysimi  
Twitter (X):   / symplysimi  
TikTok:   / symplysimi  
Facebook:   / symplysimi  

Lyrics:

Ki lo fa nonsense
You say you like me
Shey you dey whine me ni?
See picture wey dey for my dp My boyfriend no go like this thing No no no no no
Sanda Lilly
Small thing you catch feelings Rebe raba robo ribi
Love no need agidi
Ijaya, o la ya, because of desire See me see wahala
He asking lover

Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o

Killi me killi me softly
I give you warning why you too dey call me You say you want me but ko really funny
You get money and my baby sef get money o No no no no no
Sanda Lilly
Small thing you catch feelings
Rebe raba robo ribi
Love no need agidi
Ijaya, o la ya, because of desire
See me see wahala
He asking lover

Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o

FALZ
Hello, ko gbe now
He’s not picking the line
Why is he not picking the line

Hello, hello brother Ade
E jor e mabinu na mo le salaye
O wa improper, pls brother no talk am
Don’t bother, no it’s not that I wan chop
I’m just feeling peckish, just a lil fetish
I no disrespect pls, I go use my senses
We go run am well on the low me sef I know
No be wetin person dey talk for mega phone
No be fight, I just wan borrow your partner
Just a night, if we can reopen that chapter
I no come be capper, I no add ajasa
I don’t like to tamper, I no need to..
Wo leave talk, you no see the chemistry
She’s my first love, mo de miss e terribly

Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o

Gbe mi ni iyawo re ah ah ah ah
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o

#simi #falz #BMYB #LostandFound #Borrowmeyourbaby

show more

Share/Embed