DJames and Crayon - Avalay (Official Audio)
DJames DJames
15.1K subscribers
343,498 views
0

 Published On Premiered Jun 6, 2024

Listen to the Official Audio for Avalay by DJames and Crayon.

Stream on all platforms:
https://mad.ffm.to/djames_crayon-avalay

Connect with DJames:
Instagram -   / djamesthedj  
Facebook -   / djamesthedj  

Lyrics:
Verse 1

I see you golibe dem dey wonder wetin sup
You fit do dorime cos I dey your formation
I don go orile corner corner for this love
Oh Girl I Dey your position
Wa wa wa wa

Pre-Hook
Sexier rosay
Say make you send me your locay
Girl I’ve been wanting you for days o
You make my world to dey rotate o
My bank account is obese
Tell me how much wey I go pay
Girl me I want to dey showcase o with you
Ah ahn

Hook
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available

Verse 2
If you call I go answer
Tell my why I no go answer
Any man put asunder
Damboromba shege banza

You be the key to my kokoro
Knock for my heart like kokoko
Anything dem want make dem say
Je kan won soro wan lo

Pre-Hook
Sexier rosay
Say make you send me your locay
Girl I’ve been wanting you for days o
You make my world to dey rotate o
My bank account is obese
Tell me how much wey I go pay
Girl me I want to dey showcase o with you
Ah ahn

Hook
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available

Outro
if you call I go answer
Tell my why I no go answer
Any man put asunder

#DJames #Avalay #Crayon #officialaudio

show more

Share/Embed