YKB - Pressure (Official Visualizer)
YKB YKB
16.5K subscribers
6,700 views
246

 Published On May 28, 2023

Watch the visualizer of "Pressure" off YKB's YUSFUL MUSIC EP.

Lyrics here:

it was a
tuesday i was in my mother’s house
my sister call my mother phone
say she wanna talk to me
say gbolaga
you need another option
that woman there
she no dey collect pension hmm
shoti gbo, shoro ti ye
change your ways
no delay
i know you love your hustle
but it’s important that you play your role hmm

so many times wey be say i no fit carry body
because say i no get money
them no dey rate me for family
so many times wey be say i no fit drop opinion
because i no get contribution
shebi my mama go hold body
oooooh

for the money
for the money
for the money
it’s pressure
for the money
for the money
for the money
them go give you lecture
for the money
for the money
for the money
it’s pressure
but i no go succumb

i’m not worried about what you worry about
i get some issues i dey carry about
but you probably know nothing about it
about it
wetin matter na say ki n to powo
ki n ti gbowo
ki n ti fowoshowo oh ooh
shebi my mama go hold body
it don’t matter

so many times wey be say i no fit carry body
because say i no get money
them no dey rate me for family
so many times wey be say i cannot drop opinion
because i no get contribution
shebi my mama go hold body
oooooh

for the money
for the money
for the money
it’s pressure
for the money
for the money
for the money
them go give you lecture
for the money
for the money
for the money
it’s pressure
but i no go succumb

show more

Share/Embed