Ayra Starr - Commas (Lyrics)
Lyrics Dive Lyrics Dive
1.5K subscribers
257,405 views
1.2K

 Published On Feb 13, 2024

#ayrastar #ayrastarr #mavins
#ayrastarr #commas #mavins #ayrastar #ayra

Ayra Starr - Commas (Lyric Video)
Stream Commas: https://ayrastarr.lnk.to/commas

Follow Ayra Starr
Twitter:

/ ayrastarr
YouTube:

/ @ayrastarrofficial
Facebook:

/ starrayra
Instagram:

/ ayrastarr
TikTok:

/ ayrastarr

#commas #ayrastarr
🎤Ayra Starr - Commas(lyrics)

@ayrastarrofficial

🎧 lyrics...:
[Intro]
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

[Verse 1]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

[Chorus]
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh

[Verse 2]
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (Oh)

[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (On gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (Confusion)

[Outro]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma

thank you for watching!
subscribe, like and share

#lyrics #commas #ayrastarr #music #tendance

show more

Share/Embed